正在加载视频...
视频加载失败
I wasn't expecting that response 😂😂
230,988 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
9 条评论

𝘾𝚇 𝙿𝚁𝙸𝙀𝚂𝚃 (🧘🏾♂️🔥)🗿1 年前
My phone almost fall comot from my hand 😭😂😂

Table Shaker ❼1 年前
Abeg hold am well oo

👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥1 年前
I didn’t even see that coming

DAHBOSS 💸1 年前
The guy bad 😂

Savvy 💀1 年前
Ave Ave Ave Maria😂

Julian1 年前
how she wan take sleep nau😂 i can imagine her giggling hard

Daniel Daniel1 年前
Shey na relationship I enter abi na record label? 😆😆

Beri🌚1 年前
Guy that reply off me😭😭

OMOTAYO 💧💧1 年前
How many women dey backup your song ooo??? 😁😁🤣🤣
相关视频
I'm freaking weak for that ending... I wasn't expecting that last part 😂😂
Eniola
1,813,110 次观看 • 5 个月前
