Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I will do same 👌
339,563 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
37 Kommentare

@Mr_Delectable The sender, receiver and you, everybody dey do content. Tomorrow VDM go enter the matter too do content. You guys will be fine.

@Mr_Delectable 😂😂🤣🤣

Sometime integrity matters

exactly

Accorsing to you this guy dey go site dey do bricklayer work, bro if that guy post today say him get 2m naira, even him site niggas no go dey gree give am work again. Them go start to see am as vig boy already. Abeg him do well

You no wise say person go repent after some kind experience??

Oga no Dey waste my time with rubbish stories Carry this rubbish to facebook

Are you sure that the Regina own was lie? Just because they used police to shut him up doesn’t mean he was lying

Where do you stand? You talk go here, you talk go there. Where do you stand?

They are all fakes

Oga with first one him don learn, no dey talk nonsense joor , must u fake for life for u to make am?

You are an idiot for making this video. You are looking for an attention.

I will send back the money too. 150k and 2m the gap no too much ?

Because he don change... Na why dem dey call the place correctional prison...

If NeD arrest the guy and he got pardoned, isn't that a big lesson for him? Isn't that enough for him yo value integrity above lies and deception? So because he on e messed and and changed his ways now does that make s him an hypocrite? I applaud his uprightness biko

Una be fool

Selective honesty or he has turned a new leaf.

i love what the guy did. why Una like faking things?

Poor people and integrity (5&6)

He decided to the right thing now look at what you are saying about him because his past, after you go say Nigeria nor better, your way of thinking need to resharpen.

The guy don learn his lesson from Ned-Regina bitter experience.

The reason him no gree the money be say him Don learn him lessons from things that are not true

Wahala.........is like wisdom.....if you to wise u are in trouble.......so dt mess up!

According to your logic, if someone does bad thing, he doesn't need to change his ways. He can just go on and on. 🙄

So you want that guy to do the same mistake again 🤔, Nigerians eeh

Recording this was a mistake

@w_willmoney lol he learnt from his past mistake

Integrity is aloof from most Nigerians

Ok na

Human beings really know wetin dem dey do and as far this guy matter you don talk wetin make am return the money, which is completely right. Anyway him don be repentant dragger

which can rubbish you dey yarn

People dey change na

Who cares about other people opinions, that's why the poor remains poor

I will do some

Og for Ig

When u have brains that's exactly what will u do...

The guy no try at all 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Nigerian feminist: I will never get married. If I mistakenly get pregnant, and it happens to be a male child, I will kǐll the child. Clock it 👌👏🏾👌👏🏾
🪖Not Perfect Human 🪖⚔️✈️💪🏽✊🏽⚡️
32,330 Aufrufe • vor 1 Monat
