Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I will do same 👌

339,563 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Prince Kel
Prince Kel9 дней назад

@Mr_Delectable The sender, receiver and you, everybody dey do content. Tomorrow VDM go enter the matter too do content. You guys will be fine.

Фото профиля biggest_cuban💐
biggest_cuban💐9 дней назад

@Mr_Delectable 😂😂🤣🤣

Фото профиля xil
xil9 дней назад

Sometime integrity matters

Фото профиля biggest_cuban💐
biggest_cuban💐9 дней назад

exactly

Фото профиля Elly_🦅🎙️
Elly_🦅🎙️9 дней назад

Accorsing to you this guy dey go site dey do bricklayer work, bro if that guy post today say him get 2m naira, even him site niggas no go dey gree give am work again. Them go start to see am as vig boy already. Abeg him do well

Фото профиля Blah
Blah9 дней назад

You no wise say person go repent after some kind experience??

Фото профиля oLa
oLa9 дней назад

Oga no Dey waste my time with rubbish stories Carry this rubbish to facebook

Фото профиля Nkem
Nkem9 дней назад

Are you sure that the Regina own was lie? Just because they used police to shut him up doesn’t mean he was lying

Фото профиля Cold-Hearted ©️
Cold-Hearted ©️9 дней назад

Where do you stand? You talk go here, you talk go there. Where do you stand?

Фото профиля Akanni
Akanni9 дней назад

They are all fakes

Фото профиля bolakale ayinla
bolakale ayinla9 дней назад

Oga with first one him don learn, no dey talk nonsense joor , must u fake for life for u to make am?

Фото профиля Chinedu Eze
Chinedu Eze9 дней назад

You are an idiot for making this video. You are looking for an attention.

Фото профиля zanto
zanto9 дней назад

I will send back the money too. 150k and 2m the gap no too much ?

Фото профиля The 887 📚🐐
The 887 📚🐐9 дней назад

Because he don change... Na why dem dey call the place correctional prison...

Фото профиля Abiodun Kolawole®
Abiodun Kolawole®9 дней назад

If NeD arrest the guy and he got pardoned, isn't that a big lesson for him? Isn't that enough for him yo value integrity above lies and deception? So because he on e messed and and changed his ways now does that make s him an hypocrite? I applaud his uprightness biko

Фото профиля simondavid
simondavid9 дней назад

Una be fool

Фото профиля 2Cents
2Cents9 дней назад

Selective honesty or he has turned a new leaf.

Фото профиля GistMe
GistMe9 дней назад

i love what the guy did. why Una like faking things?

Фото профиля J O B I A A
J O B I A A9 дней назад

Poor people and integrity (5&6)

Фото профиля Wills
Wills9 дней назад

He decided to the right thing now look at what you are saying about him because his past, after you go say Nigeria nor better, your way of thinking need to resharpen.

Фото профиля Statesman
Statesman9 дней назад

The guy don learn his lesson from Ned-Regina bitter experience.

Фото профиля JonTega
JonTega9 дней назад

The reason him no gree the money be say him Don learn him lessons from things that are not true

Фото профиля kenneth,,🌿🌿💰
kenneth,,🌿🌿💰9 дней назад

Wahala.........is like wisdom.....if you to wise u are in trouble.......so dt mess up!

Фото профиля The-veloper
The-veloper9 дней назад

According to your logic, if someone does bad thing, he doesn't need to change his ways. He can just go on and on. 🙄

Фото профиля Chinemerem Alex
Chinemerem Alex9 дней назад

So you want that guy to do the same mistake again 🤔, Nigerians eeh

Фото профиля solomon John
solomon John9 дней назад

Recording this was a mistake

Фото профиля Papilee
Papilee9 дней назад

@w_willmoney lol he learnt from his past mistake

Фото профиля Yong agba
Yong agba9 дней назад

Integrity is aloof from most Nigerians

Фото профиля Devil’s Advocate
Devil’s Advocate9 дней назад

Ok na

Фото профиля BLUTICKLESS
BLUTICKLESS9 дней назад

Human beings really know wetin dem dey do and as far this guy matter you don talk wetin make am return the money, which is completely right. Anyway him don be repentant dragger

Фото профиля taiwo na opay na palmpay 8133556683
taiwo na opay na palmpay 81335566839 дней назад

which can rubbish you dey yarn

Фото профиля Feezlonice Olanrewaju
Feezlonice Olanrewaju9 дней назад

People dey change na

Фото профиля You Need Help
You Need Help9 дней назад

Who cares about other people opinions, that's why the poor remains poor

Фото профиля BIG SILVER
BIG SILVER9 дней назад

I will do some

Фото профиля Michæl Peddi
Michæl Peddi9 дней назад

Og for Ig

Фото профиля Eborewale
Eborewale9 дней назад

When u have brains that's exactly what will u do...

Фото профиля AXXESS MONNY | NEWS &vibes
AXXESS MONNY | NEWS &vibes9 дней назад

The guy no try at all 😂

Похожие видео