Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I won’t see this alone😭
186,038 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
32 Yorum

All those Arab men don poo for this one mouth way she takes see money, so she is out for vengeance. She want do the same thing to mention.

See as the guy shift 😂

May God not let me born rubbish o The strength papa use train all these ones use am train Local Dog u know how much u for don make??

Even the interviewer one run leave the interviewee

Una no see the distance the guy give am 😂😂😂😂

I was waiting for that age part. And I knew it will never be up to or more than 23 or 24. To see girl weh dun reach 25, nah seriously connection.

Alot of people are going insane in this country, I hope you guys are aware

So una dey eat shit come dey hide the update?

At 23, she's for the Streets 30+, my past is my past

That is what all those arab men subjected her to in dubai....its called projection.... NEXT???!!! 😂

This guy go dey do arrangi interviews dey post them on social. He be like say you and those girls wey you dey interview dey mad. No dey bring this rubbish come my timeline again. Dem swear for you?

This is why as a real man you can't be kind and soft to everyone. It's a crazy, wicked and evil world we live in. Make mad people no ever come near my side aje!!!

You drive Benz but you don’t know the model. You’re using 600k skin care products on this your tummy that looks like goat wey get belle. Arindin

God Abeg remain one good girl for me when e reach time for me to marry. Abeg 😭

People da this comment section wey go da against her but dem go dm her las las but una nor go believe. Some men don craze for sex mata nor be joke oh.

This one way be like 50 years old woman 👵 👩

Goosebumps full my body Omo 😣

See wetin person born

I know she's lying,na waytin she do for Dubai take cashout na she dey find revenge on for here . She's not even rich to bring such offer. Since she dey find slave she suppose get money to pay. That's how fantasies works

23 be like 40,and you sey make dem dey inhale your mess

Omo make i just go beg my EX back make she forgive me 🥹 oooo because wtf is all this shit

Hmmm so men dey way dey chop women shit like cravings 😂..🚶🏾♂️

Thus one just dey talk every word wey dey come her head

🤑

Tf is this?

It's the way the interviewer quickly shifted away from her

If you are one of those guys eating and drinking her shit you will die before 2026 seh enijere oloshi 😡😡

Instead of the guy to look for the nearest police station and report her. *hiss

She de give those yahoo boy ritualists free shit.. omo

Hmm this one she use her mouth talk she's for the street

Many are mad but few are roaming 😭😭😭😭please help me correct it because this lady wants to kill me😭😭😭😭

That’s what those Arab men have subjected her to so she’s projecting 😂😭😭
