Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ibadan people, how far? 🤣🤣
154,401 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Ayodeji Akintubivor 3 Jahren
Why you go book hotel for Olorisaoko when Oluyole, Akobo, and Bodija dey? How that one take be our fault?

₿o$$ Xchangevor 3 Jahren
Better hotels dey, nah your money no reach 😂

Ayodeji Akintubivor 3 Jahren
E ma paro mo wa o Don't lie for our head o

₿o$$ Xchangevor 3 Jahren
Nah you dey find cheap hotels now 😂

Jabarvor 3 Jahren
No be so 🤣

ShotByDee | Mobilegrapher in ABKvor 3 Jahren
Thanks for posting my content @Naija_PR 🌺🤭🤭

DebbyJay (The LOYL🫂❤️)vor 3 Jahren
My guy don blow @iamsirdeli coke and pay your dues asap

DebbyJay (The LOYL🫂❤️)vor 3 Jahren
@iamsirdeli if dem born you well, make you no do free show for us in Ibadan! When are we even MY PEACE tour??? Share us the streaming link na 🌚

Royal👸 priesthoodvor 3 Jahren
@FeranmiEmmanue8 😂😂

Adunnivor 3 Jahren
“Akaba” got me 😂 haven’t heard that word in a while.
