Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ibadan people make una come help us with this location?
62,415 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

𝐀𝐍𝐓𝐇𝐎𝐍𝐘👾1 yıl önce
Na only 2 sky scrappers dey Ibadan

Khan 🧢 🌟1 yıl önce
Where dem day

Iyanda Omo Iya tailor1 yıl önce
This is dugbe na.

bl_ackkey1 yıl önce
This Ibadan no dey Nigeria

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
💪If you're seeing this, it must mean you support Trump. 👏 Let us help you show it. ✅ Classic, Tough, Real American Gear Here:

🅿️1 yıl önce
This kind place dey Ibadan?

Khan 🧢 🌟1 yıl önce
Naso dem talk oh

Khaleëd 💸1 yıl önce
i pity una wey think say this place local

Uncle Chu1 yıl önce
Ring road ?

Choco1 yıl önce
This can never be Ibadan

Khan 🧢 🌟1 yıl önce
Why
