Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Ibadan people ๐๐น
27,302 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
25 Kommentare

Na Booku wey dey Ogijo busstop be this ๐ค

Na the new booku for Ibadan

Thanks for the nice correction ๐ซก

This brr no like Ibadan people and Oyo state in general, wetin we do you abeg?

Make I no see your leg for Ibadan again o, cause what is this

No be Ibadan Booku be this sha๐ as per customer

do bokku allow people to do video? like rho or is she doing ad for them ni?

This is not Ibadan jor

Na lie This is not ibadan

U wey Dey live for Abk no suppose Dey talk sha ๐. Like Ogun state? Come on dawg

Lmao, na lagos lifestyle most of us dey live oo ๐

This is looking like Ikorodu ooo the one in Itaoluwa

Modaran abi na booku apete

Na lieโฆ not Ibadan.

Na Ibadan

Any proof? You sha like to paint us bad names.

Bro this is crazy asf

@Mhizta_Medah

Abeg why Bokku go big like this ?

Walai na ilorin

Na Ibadan boss

I don laugh tire. ๐ญ๐๐

Why are you doing this ? I used to fuck with your post but not anymore youโre now acting stupid Egbon weโre all Yoruba why are you trying to cause problems between us

Na bokku for ijegun be dis na ๐๐๐

Not ibadan , this place look like booku close to meran junction
