正在加载视频...
视频加载失败
Ibadan people 😂😹
27,302 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
25 条评论

Na Booku wey dey Ogijo busstop be this 🤔

Na the new booku for Ibadan

Thanks for the nice correction 🫡

This brr no like Ibadan people and Oyo state in general, wetin we do you abeg?

Make I no see your leg for Ibadan again o, cause what is this

No be Ibadan Booku be this sha😂 as per customer

do bokku allow people to do video? like rho or is she doing ad for them ni?

This is not Ibadan jor

Na lie This is not ibadan

U wey Dey live for Abk no suppose Dey talk sha 😂. Like Ogun state? Come on dawg

Lmao, na lagos lifestyle most of us dey live oo 😀

This is looking like Ikorodu ooo the one in Itaoluwa

Modaran abi na booku apete

Na lie… not Ibadan.

Na Ibadan

Any proof? You sha like to paint us bad names.

Bro this is crazy asf

@Mhizta_Medah

Abeg why Bokku go big like this ?

Walai na ilorin

Na Ibadan boss

I don laugh tire. 😭😂💔

Why are you doing this ? I used to fuck with your post but not anymore you’re now acting stupid Egbon we’re all Yoruba why are you trying to cause problems between us

Na bokku for ijegun be dis na 😂😂👍

Not ibadan , this place look like booku close to meran junction
