正在加载视频...
视频加载失败
Iceking Ochacho doesn’t only sing he also plays the Keyboard, A Proper Superstar 😍🔥
76,215 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
32 条评论

The boy is really talented man, no doubt

So for una eyes he dey play something?😂😂😂😂

Send aza

Cydm for my aza

Forget this guy is really good ❤️

Iceking Ochacho doesn’t only sing he also plays the Keyboard, A Proper Superstar 😍🔥 wow ooooooooo

His papa don pay you, in your normal sense na like that them Dey put fingers on keyboard ?

E no get wetin you wan tell me you don follow chop him money 😂😂

Wow he is 13 and already playing the piano 😳. His dad really wants him to be great for real

Pure talent

Weytin e dey play ? 😭😭😭😭

The boy is talented

Go boy, you're doing amazing 😍

He's a musician not a singer.

Tell your dad to do give away to us

if una no follow this boy inside toilet wash shit for him anus , una no go see anything inside the $1m 😂

All of you farming ochacho money

@tweem 300 replies

Una just Dey pr the thing

David no fit dey talk for where this boy dey

Interesting

Shey na the 2 of them be ice king ni ?

Omo

In this world when you get money, that same money can promote you to do nonsense thing to the world errr life 🤣💵

Mackos😭💔🎶

When we all go revisit this topic for 2028 All of us go burst laff once

See owner but if one person support apc you guys will go against them

You go fear PR

I play the keyboard. That guy there is just F00ling around the keys.

The boy sabi ooo

Superstar???

Una go ruin X for us now 😭
