正在加载视频...
视频加载失败
Iconic verse previewed by Olamide 🐐
11 条评论

OmoTayo✨1 年前
I never regret being YBNL fan ajeh, that man Dey always gimme joy 😁. GOD bless you BABA MILLIANO 💙💙

Solar Heavy1 年前
check out the vocals in this song

Gemini1 年前
Me and my guys chop this verse gan 😂😂😂

DiEt1 年前
Bruhhh this verse was automatically stored in my brain 😂😂😂

EMRYS🫥💐1 年前
BADDO sneh is goated 🐐

Taiwo Micheal1 年前
See as I Dey smile like mumu 🫡😂

Yinka1 年前
Olamide Baddoo you big pass there Father Oga Kon omo ise 2 Billion

Ogbeni Oluwasegun🐐1 年前
Abeg the track I don go forget sha 🥺🙏🙏

Dennis1 年前
Baddo na baba true true 💯🔥

Otis1 年前
I remember this track, no worry nah only Baddo verse sweet for there

Abayomi Ariyo1 年前
Just look at Baddo no Ice for hand and neck but all him boys there them pack am full body, Baddo na baba
