Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
IDI AMIN STILL BANGING!!!
Комментарии: 32

Bro reduced the way you dey gym no body wants fight you for the music industry

We Dey nack am upper cut for this side 🖤⛓️

Iron

The amount of times I’ve played your songs is insane ❤️ Vamos 6uff! 🔥

Abeg . Pls sell this song or ft buna boy and odumodu. Just having them in the track will kill it. Dont bring wizzy or davido oh. This is not their type.

Na only cana fit make person reason this kind thing concept 🤣

Oga go wear shirt

@Odumodublvck_

You don go DR Congo ni? Abi where u from see this little guys

@Peter_dotcom Until one dwarf fall comot that pillar

Where you dey see all these dwarfs?

@burnaboy kindly bless @6uff with a tight feature or remix for me as a Christmas 🤶 or New year gift.Amen

Kidan Arewa! Sound of the North!!🌍

This guy found his way to my twitter 😭😭

Wetin Mary J find enter this song though? Curious.

So you don’t buy shirts again Abi?

This guy sabi promote him shi ✅🖤

Why all of wuna no wear shirt ?

Sing fast Those niggas don tire 😂

This one you’re using dw@rfs to promote song as new artist hope you know the spiritual meaning of dw@rfs

Yes baby

You can't hate his music because hand must touch you Allah walai. Keep hustling brother you good

I just fvck with your music don’t know why😂💯

Omo 😂😂😂😂

Wettin u put inside this song gan gan 💨naim I dey chopp since morning!

I don’t like this song, but i enjoy watching your contents.

Bro, get a new video manager. Your videos are always looking rough and dirty to watch. Get new concept please🙏

See as dwarf plenty you be lamine yamal?

6UFF NWANNE 🔥

you resemble Mr Possible @ Mrpossidez

Nobody Dey stream this song pass me . A day not passs without listen to it

Minewhile

