Loading video...
Video Failed to Load
idolo de feel the burti 😆❤️
23,079 views • 15 days ago •via X (Twitter)
41 Comments

Who is this beautiful idolo dancing to this noise pollution ❤️

????

isn't this omaofweb3

Guy due to the love I have for u I go use this song nack my babe this night Use am do naming ceremony if Belle sup name my pikin waleswago jnr 🫡🫡

trust u

of course, why not. Reply are buzzing I think I'm the best

the best in the game

waleswago 🔥

this your idolo na my type o🥹

focus 😂

No be lie 😂😂

who’s this?

your mutual

Body be so tea mhennnn

Put her on the music video Signed by ~Manager

fired

Na only woman dey dance to your song 😂😂😂😪😭😭😭

what’s a burti?

you too local

@BlockBullz how much he pay you @Omaofweb3

which idolo ?

@Omaofweb3 she dey observe the settings to see if anybody dey watch her as she dey dance to this kine song 😭😭😂

I like this song o, I don't know why you guys are hating fr😭😭😂

No be Oma be this?

@Omaofweb3 When musci video make I mount🙂↔️

No be my babe be that

she looks familiar

idolo wey no get burti na buttless 🤧

she no even sabi lyrics

is this not @Omaofweb3 🤨🤨

I love @Omaofweb3 shape

@Omaofweb3 why you come slim like that 😭

Abeg nau

Omo @Omaofweb3 hiii oo

@Omaofweb3 nice steps 👀

@Omaofweb3 💖 TEA 5&6

so far it’s women that have been jamin this song, fairs sha

@Omaofweb3 self Dey chop walaswago jam 😂🔥🔥🔥💙

@Omaofweb3 with about 4 different dance steps 😂😂

Nbl 😂

waitt... no be oma be this
