Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
IDOLO dey perform keh? ๐ณ๐๐ฅ
11 Comments

This man is the happiest man on earth he never forget his people,no be random ape way and bird way dey form them no value where they start from,will always stand you idan ๐๐

Nothing fit make me hate this man walahi๐โค๏ธ

I no go dey there ke๐

Which side are you on? ๐ Make HUDI great again โค๏ธ #HUDI #Crypto #1000x #dyor #NFA

Make Davido dey rest abeq oo

Seeing 001 live is a fucking blessing, look at his energy ๐ฅบ.. he was at asa wedding a day before and now he came to ogun festival.. and some mumu people go talk say e no deserve wetin e get.. Koni dafun gbogboyin.. OBO, i love you die @davido โค๏ธ

Bruhhh, David energy can be compared with! ๐ญโค๏ธ๐ฎโ๐จ And one artist go come dey disrespect David, Omo... That artist no go live to see hin children prosper!

Anytime I'm sad like this, boom one of Davido's video would just pop up, and if be happy again. Man's a joy giver, him happiness alone dey cure depression.

Remember when them talk say one rich man buy Benz wey fela sef come go buy en own , comot the back use am dey pack wood . This is exactly what David is doing to the so called classic starts . Them dan make their sef feel like mini God , David lower the bar !!

There is just one person who commanded this kind of aura and connection with the crowd and audience at his primeโ his name is 2Face Idibia. @davido is just something special. 001 for a reason.

Hardworking Man ๐ช๐ฅ๐ฅ
