Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
IDOLO dey perform keh? 😳😂🔥
11 Yorum

This man is the happiest man on earth he never forget his people,no be random ape way and bird way dey form them no value where they start from,will always stand you idan 🙌👑

Nothing fit make me hate this man walahi😂❤️

I no go dey there ke😂

Which side are you on? 🚀 Make HUDI great again ❤️ #HUDI #Crypto #1000x #dyor #NFA

Make Davido dey rest abeq oo

Seeing 001 live is a fucking blessing, look at his energy 🥺.. he was at asa wedding a day before and now he came to ogun festival.. and some mumu people go talk say e no deserve wetin e get.. Koni dafun gbogboyin.. OBO, i love you die @davido ❤️

Bruhhh, David energy can be compared with! 😭❤️😮💨 And one artist go come dey disrespect David, Omo... That artist no go live to see hin children prosper!

Anytime I'm sad like this, boom one of Davido's video would just pop up, and if be happy again. Man's a joy giver, him happiness alone dey cure depression.

Remember when them talk say one rich man buy Benz wey fela sef come go buy en own , comot the back use am dey pack wood . This is exactly what David is doing to the so called classic starts . Them dan make their sef feel like mini God , David lower the bar !!

There is just one person who commanded this kind of aura and connection with the crowd and audience at his prime— his name is 2Face Idibia. @davido is just something special. 001 for a reason.

Hardworking Man 💪🔥🔥
