Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
idowest ft davido - ji masun😂🔥 Una don whine Davido gon😂🤯
16 Kommentare

Evil_Mirex001vor 8 Tagen
I dey steady jam this song 😂🔥

Anikakawavor 8 Tagen
Where this Davido artist Dey now 😂😂

DavidoPolicevor 7 Tagen
He guide pass Terri😂

Anikakawavor 7 Tagen
You Dey whine Terri? 😂😂

Sir porivor 7 Tagen
@splendour30bg This song that year

Nosavor 7 Tagen
I chop this jam that year but na local hit Sha

DavidoPolicevor 7 Tagen
Normal naija song nah

ⓤⓑⓞⓝⓖ ⓢⓐⓜⓢⓞⓝ🇧🇪🇧🇪vor 8 Tagen
Ji masun!! Ji ji jimasun

ALOME GIFT🗨vor 7 Tagen
Sweet gbedu

Emmy_yg🪽vor 7 Tagen
Omo I don forget say davido get this kind record oo chai people really see davido finish for this industry oo

EJE♎️vor 8 Tagen
Long way coming 🔥💯

Isaac oluwatobiloba Temivor 7 Tagen
Wiz isn’t versatile as Davido!

x’o🎚️vor 7 Tagen
Gbedu jor!

Afolabi 🇧🇪vor 7 Tagen
Why zlatan no dey this video

toomanyideasvor 7 Tagen
This davido bentley ehn, that era was mad

𝓞𝓵𝓸𝓫𝓪 𝓢𝓲𝓼𝓾 🧙🏼♂️vor 7 Tagen
PS: the white Bentley na David own 😂
