Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If Davido catch this guy, he no go leave am ๐ญ๐
37 Kommentare

@WizkidtheLegend Omoh Eno suppose better for person wey start to dey compare BIG WIZ to that frog

OMO ROW YOUR BOAT ๐ถ OH,NOTHING DEY THIS LIFE!๐ฉ๐.

Make person tell me say that David p nah Ai abeg ๐คฃ

Ebony free osakpolor now

Never ๐

Oya Kontinue e Dey sweet me too๐๐

@Autocra17 @davido retire oo

๐คญ๐ฉ

Na the werey cause the fela and wizkid comparison ๐๐

@WizkidtheLegend Davido suppose be comedian e too funny

Davido suppose be comedian e too funny

This guy same guy stir up fela Wizkid saga ๐ญ๐

Na so so crayfish full em head ๐

Nothin dey this man Head ๐ญ

@AdetoyeMichael5 E go nack am better lawsuit as e wan spoil e brand๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Make big wiz just tweet โRow ur boatโ make week start today de sweet ๐๐๐

Davido no suppose come out from house for 1month.. Wetin be this na ๐คฆ๐คฆ๐คฆ

@WizkidtheLegend This guy too they cause wahala๐

na this guy the cause problem for the industry and he no dey inside ๐คง๐๐๐

๐๐๐

@Desmond_ratti04 ๐๐

@balogun_04

Him go tey for jail ๐

Portable still giving his fans reason that he will win the Grammy award ๐

Without pant washer he for useless ehn ๐

How he won win headies award self

The guy na erosion na every crime act in they dey ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Una done too play the song e come dey make sense for my ear

David watching the video like

โMary, merrilyโ โWhereโs she?โ ๐๐ญ

This free style guide pass the album ๐

He go put the guy for kirikiri asap

@OlamideOlaolu2 ๐ฉ

Nah this he freestyle make me know say wetin fc deh talk about am nah true ๐๐

@WizkidtheLegend ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐ their goat dey roast them

Make I no lie e dey sing like thief wey them catch ๐

@Kelv_22 Dem go soon beat this guy ๐๐๐
