Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

If Davido catch this guy, he no go leave am 😭😂

157,505 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля Mafio getrich🤍🦅
Mafio getrich🤍🦅1 месяц назад

@WizkidtheLegend Omoh Eno suppose better for person wey start to dey compare BIG WIZ to that frog

Фото профиля Kelvin
Kelvin1 месяц назад

OMO ROW YOUR BOAT 🛶 OH,NOTHING DEY THIS LIFE!😩😂.

Фото профиля LIXH
LIXH1 месяц назад

Make person tell me say that David p nah Ai abeg 🤣

Фото профиля Misterfaj ❤️🦅
Misterfaj ❤️🦅1 месяц назад

Ebony free osakpolor now

Фото профиля Ebony Black
Ebony Black1 месяц назад

Never 👎

Фото профиля Misterfaj ❤️🦅
Misterfaj ❤️🦅1 месяц назад

Oya Kontinue e Dey sweet me too😂😂

Фото профиля busy brain
busy brain1 месяц назад

@Autocra17 @davido retire oo

Фото профиля Lara
Lara1 месяц назад

🤭😩

Фото профиля NATE 🍀
NATE 🍀1 месяц назад

Na the werey cause the fela and wizkid comparison 😂😂

Фото профиля Sybaddest
Sybaddest1 месяц назад

@WizkidtheLegend Davido suppose be comedian e too funny

Фото профиля GREAT MEME
GREAT MEME1 месяц назад

Davido suppose be comedian e too funny

Фото профиля Viktorh
Viktorh1 месяц назад

This guy same guy stir up fela Wizkid saga 😭😂

Фото профиля Terry
Terry1 месяц назад

Na so so crayfish full em head 😂

Фото профиля Tested_
Tested_1 месяц назад

Nothin dey this man Head 😭

Фото профиля Dangbanah🚀
Dangbanah🚀1 месяц назад

@AdetoyeMichael5 E go nack am better lawsuit as e wan spoil e brand🤣🤣🤣🤣

Фото профиля FR@NK¥🦅🦅🦅
FR@NK¥🦅🦅🦅1 месяц назад

Make big wiz just tweet “Row ur boat” make week start today de sweet 😂😂😂

Фото профиля king sammie🦅
king sammie🦅1 месяц назад

Davido no suppose come out from house for 1month.. Wetin be this na 🤦🤦🤦

Фото профиля Ismailige02
Ismailige021 месяц назад

@WizkidtheLegend This guy too they cause wahala😂

Фото профиля Bright
Bright1 месяц назад

na this guy the cause problem for the industry and he no dey inside 🤧😂😂😂

Фото профиля Aigbedion Onome
Aigbedion Onome1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля Trendy Tycoon 💫
Trendy Tycoon 💫1 месяц назад

@Desmond_ratti04 😂😂

Фото профиля SAint 🙏🏻🙏🏻
SAint 🙏🏻🙏🏻1 месяц назад

@balogun_04

Фото профиля GoMoRaH
GoMoRaH1 месяц назад

Him go tey for jail 😂

Фото профиля Lorlarmhi 🛍️
Lorlarmhi 🛍️1 месяц назад

Portable still giving his fans reason that he will win the Grammy award 😂

Фото профиля haywhy🦅
haywhy🦅1 месяц назад

Without pant washer he for useless ehn 😂

Фото профиля Jessica Albert
Jessica Albert1 месяц назад

How he won win headies award self

Фото профиля Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)
Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)1 месяц назад

The guy na erosion na every crime act in they dey 😭😭😭😭

Фото профиля Ike Of Qatar
Ike Of Qatar1 месяц назад

Una done too play the song e come dey make sense for my ear

Фото профиля ORACLE
ORACLE1 месяц назад

David watching the video like

Фото профиля AGee
AGee1 месяц назад

“Mary, merrily” “Where’s she?” 😂😭

Фото профиля Whoisthuggie
Whoisthuggie1 месяц назад

This free style guide pass the album 😎

Фото профиля Big Bharg 💲
Big Bharg 💲1 месяц назад

He go put the guy for kirikiri asap

Фото профиля Idanpayday🦅
Idanpayday🦅1 месяц назад

@OlamideOlaolu2 😩

Фото профиля Phemzy Cash💀🦀
Phemzy Cash💀🦀1 месяц назад

Nah this he freestyle make me know say wetin fc deh talk about am nah true 😂💔

Фото профиля Ceeza~Bhilli
Ceeza~Bhilli1 месяц назад

@WizkidtheLegend 🤣🤣🤣😂😂 their goat dey roast them

Фото профиля nxt
nxt1 месяц назад

Make I no lie e dey sing like thief wey them catch 😂

Фото профиля AJORITSE
AJORITSE1 месяц назад

@Kelv_22 Dem go soon beat this guy 😂😂😂

Похожие видео