Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

If Davido catch this guy, he no go leave am 😭😂

157,505 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

Mafio getrich🤍🦅 profil fotoğrafı
Mafio getrich🤍🦅1 ay önce

@WizkidtheLegend Omoh Eno suppose better for person wey start to dey compare BIG WIZ to that frog

Kelvin profil fotoğrafı
Kelvin1 ay önce

OMO ROW YOUR BOAT 🛶 OH,NOTHING DEY THIS LIFE!😩😂.

LIXH profil fotoğrafı
LIXH1 ay önce

Make person tell me say that David p nah Ai abeg 🤣

Misterfaj ❤️🦅 profil fotoğrafı
Misterfaj ❤️🦅1 ay önce

Ebony free osakpolor now

Ebony Black profil fotoğrafı
Ebony Black1 ay önce

Never 👎

Misterfaj ❤️🦅 profil fotoğrafı
Misterfaj ❤️🦅1 ay önce

Oya Kontinue e Dey sweet me too😂😂

busy brain profil fotoğrafı
busy brain1 ay önce

@Autocra17 @davido retire oo

Lara profil fotoğrafı
Lara1 ay önce

🤭😩

NATE 🍀 profil fotoğrafı
NATE 🍀1 ay önce

Na the werey cause the fela and wizkid comparison 😂😂

Sybaddest profil fotoğrafı
Sybaddest1 ay önce

@WizkidtheLegend Davido suppose be comedian e too funny

GREAT MEME profil fotoğrafı
GREAT MEME1 ay önce

Davido suppose be comedian e too funny

Viktorh profil fotoğrafı
Viktorh1 ay önce

This guy same guy stir up fela Wizkid saga 😭😂

Terry profil fotoğrafı
Terry1 ay önce

Na so so crayfish full em head 😂

Tested_ profil fotoğrafı
Tested_1 ay önce

Nothin dey this man Head 😭

Dangbanah🚀 profil fotoğrafı
Dangbanah🚀1 ay önce

@AdetoyeMichael5 E go nack am better lawsuit as e wan spoil e brand🤣🤣🤣🤣

FR@NK¥🦅🦅🦅 profil fotoğrafı
FR@NK¥🦅🦅🦅1 ay önce

Make big wiz just tweet “Row ur boat” make week start today de sweet 😂😂😂

king sammie🦅 profil fotoğrafı
king sammie🦅1 ay önce

Davido no suppose come out from house for 1month.. Wetin be this na 🤦🤦🤦

Ismailige02 profil fotoğrafı
Ismailige021 ay önce

@WizkidtheLegend This guy too they cause wahala😂

Bright profil fotoğrafı
Bright1 ay önce

na this guy the cause problem for the industry and he no dey inside 🤧😂😂😂

Aigbedion Onome profil fotoğrafı
Aigbedion Onome1 ay önce

😂😂😂

Trendy Tycoon 💫 profil fotoğrafı
Trendy Tycoon 💫1 ay önce

@Desmond_ratti04 😂😂

SAint 🙏🏻🙏🏻 profil fotoğrafı
SAint 🙏🏻🙏🏻1 ay önce

@balogun_04

GoMoRaH profil fotoğrafı
GoMoRaH1 ay önce

Him go tey for jail 😂

Lorlarmhi 🛍️ profil fotoğrafı
Lorlarmhi 🛍️1 ay önce

Portable still giving his fans reason that he will win the Grammy award 😂

haywhy🦅 profil fotoğrafı
haywhy🦅1 ay önce

Without pant washer he for useless ehn 😂

Jessica Albert profil fotoğrafı
Jessica Albert1 ay önce

How he won win headies award self

Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷) profil fotoğrafı
Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)1 ay önce

The guy na erosion na every crime act in they dey 😭😭😭😭

Ike Of Qatar profil fotoğrafı
Ike Of Qatar1 ay önce

Una done too play the song e come dey make sense for my ear

ORACLE profil fotoğrafı
ORACLE1 ay önce

David watching the video like

AGee profil fotoğrafı
AGee1 ay önce

“Mary, merrily” “Where’s she?” 😂😭

Whoisthuggie profil fotoğrafı
Whoisthuggie1 ay önce

This free style guide pass the album 😎

Big Bharg 💲 profil fotoğrafı
Big Bharg 💲1 ay önce

He go put the guy for kirikiri asap

Idanpayday🦅 profil fotoğrafı
Idanpayday🦅1 ay önce

@OlamideOlaolu2 😩

Phemzy Cash💀🦀 profil fotoğrafı
Phemzy Cash💀🦀1 ay önce

Nah this he freestyle make me know say wetin fc deh talk about am nah true 😂💔

Ceeza~Bhilli profil fotoğrafı
Ceeza~Bhilli1 ay önce

@WizkidtheLegend 🤣🤣🤣😂😂 their goat dey roast them

nxt profil fotoğrafı
nxt1 ay önce

Make I no lie e dey sing like thief wey them catch 😂

AJORITSE profil fotoğrafı
AJORITSE1 ay önce

@Kelv_22 Dem go soon beat this guy 😂😂😂

Benzer Videolar