正在加载视频...
视频加载失败
If Davido catch this guy, he no go leave am 😭😂
37 条评论

@WizkidtheLegend Omoh Eno suppose better for person wey start to dey compare BIG WIZ to that frog

OMO ROW YOUR BOAT 🛶 OH,NOTHING DEY THIS LIFE!😩😂.

Make person tell me say that David p nah Ai abeg 🤣

Ebony free osakpolor now

Never 👎

Oya Kontinue e Dey sweet me too😂😂

@Autocra17 @davido retire oo

🤭😩

Na the werey cause the fela and wizkid comparison 😂😂

@WizkidtheLegend Davido suppose be comedian e too funny

Davido suppose be comedian e too funny

This guy same guy stir up fela Wizkid saga 😭😂

Na so so crayfish full em head 😂

Nothin dey this man Head 😭

@AdetoyeMichael5 E go nack am better lawsuit as e wan spoil e brand🤣🤣🤣🤣

Make big wiz just tweet “Row ur boat” make week start today de sweet 😂😂😂

Davido no suppose come out from house for 1month.. Wetin be this na 🤦🤦🤦

@WizkidtheLegend This guy too they cause wahala😂

na this guy the cause problem for the industry and he no dey inside 🤧😂😂😂

😂😂😂

@Desmond_ratti04 😂😂

@balogun_04

Him go tey for jail 😂

Portable still giving his fans reason that he will win the Grammy award 😂

Without pant washer he for useless ehn 😂

How he won win headies award self

The guy na erosion na every crime act in they dey 😭😭😭😭

Una done too play the song e come dey make sense for my ear

David watching the video like

“Mary, merrily” “Where’s she?” 😂😭

This free style guide pass the album 😎

He go put the guy for kirikiri asap

@OlamideOlaolu2 😩

Nah this he freestyle make me know say wetin fc deh talk about am nah true 😂💔

@WizkidtheLegend 🤣🤣🤣😂😂 their goat dey roast them

Make I no lie e dey sing like thief wey them catch 😂

@Kelv_22 Dem go soon beat this guy 😂😂😂
