Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If Davido comes tomorrow and try to do the same thing he does, when he will come and speak when it benefit there family's, I'm going to blast him down. This is a warning to Davido!!
73,722 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Bro I never dislike person reach how I dislike this nigga

This boy na fool So childish How old is he again sef

Lmao he go blast him down this guy so stupid erh see as he dey talk like sey him and Davido dey the same level 😂

VDM is just sounding with HATE

Watin Davido do this guy personal

Davido speak during end SARS Davido have always speak all the time

God punish you Vincent, you're a thief, he will come out and nothing you can do about, VDM you're a fraud, a thief and a manipulator, God punish you, you go used NGO money benefit yourself and family members, the Adelekes family was never poor, that's a generation wealth

This is the best way to destroy Vdm, SILENCE😂😂😂😂😂😂 See as the werey wan craze on top Davido matter just because he Dey find response. Because why are you talking about osun politicians but na Davido you don Dey drag since?🤷🏾♂️🤡🤡

Enhen!!! If you blast am Wetin go happen? Oga, abeg shift, express don leave you!

This guy is irritating me like mad untop another person money you Dey blast ham like this

This vdm no just get sense .. e just de drag people up and down .. if e like make e talk from now till tomorrow that money no go still enter that NGO 😂

This one na jealousy and hatred full him heart , he always wanted everyone to notice him and regard him . And when you don’t. He faces you with any thing that comes in his brain.

VDM YOU DON CAST! Na your mama prayer Dey worry you so. Nor be only 35years 😂

That rice and meat wey u chop for davido wedding na in go kpai u dirty boy😂😂😂

Blast ur mother. Speaking with clear hate

Why Davido no fund this guy"s NGO sef?

Very old fool 😂

Oga rest jare you don cast for Nigeria on one like you again jare

Oya if he do am again and you blast so him career go end Abi Him life go end Abi he go vanish ? Ode ni bobo yi Sha

Person go wake up for morning, baff he no go baff, brush he no go brush, how he no go smell

Them ignore am, e dey hurt 🤣🤣🤣🤣 He should take his evidence and facts to court

If you like talk now till tomorrow 😂 Vdm you too small.

E say na this is a warning to Davido na once I burst laugh Nigga you are just having and imaginary enemies Those family won’t reply you Na Davido fuck up from start sha

For the Love of your country wey u dey use generate wealth and money u be oloriburuku VDM

Somebody is gradually running Mad, u people are allowing it na until this boy run enter market Una eyes go clear

As he blast am, what happens? Wetin this man de feel say e be self lol

All talk that lead no where, ppl paying attention to u have time to waste

Poor man

This one just dy explain 😂😂😂

What's really Davido's offense 🤣🤣

He don cast tay tay

But your oloriburuku dey set your own family up with our NGO money

Oga go back make you Dey sell your dick this activist na cover up werey very mumu guy

Ur juju go fail u

@Verydakman_ read comments here dirty looking bastard
