Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
"if e cold, e go turn agbo" ๐๐
106,479 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

On my first day for seminary school Na so they serve us white rice for refectory Others begin dey chop the rice, I told them to wait make dem bring stew nah, one guy tap me for back โBro na jellof rice u Dey see so oโ I changed school the next term ๐๐

Them use separation technique cook wetin ๐๐

Not be lie. Spag that time go b like tuwo

Those whey nor go government boarding school nor go fit understand this struggle..๐คฃ. I gave away my first beans, cos it looked very watery and was tasteless until I realized it only comes once a week and itโs possibly my only actual proteinous food from the dining.๐คฃ

As e dey hot, u go dey urgent @spiekey @Houseofsharks

This is just the 6th day.. Iโll post the previous days soon ๐๐ thanks for reposting

@abazwhyllzz What is going on here

@abazwhyllzz ๐๐

๐คฃ๐ญ๐ญ

Content ๐ฏ
