Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
"if e cold, e go turn agbo" 😂😂
106,479 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

On my first day for seminary school Na so they serve us white rice for refectory Others begin dey chop the rice, I told them to wait make dem bring stew nah, one guy tap me for back “Bro na jellof rice u Dey see so o” I changed school the next term 😂😂

Them use separation technique cook wetin 😂😂

Not be lie. Spag that time go b like tuwo

Those whey nor go government boarding school nor go fit understand this struggle..🤣. I gave away my first beans, cos it looked very watery and was tasteless until I realized it only comes once a week and it’s possibly my only actual proteinous food from the dining.🤣

As e dey hot, u go dey urgent @spiekey @Houseofsharks

This is just the 6th day.. I’ll post the previous days soon 😂😂 thanks for reposting

@abazwhyllzz What is going on here

@abazwhyllzz 😂😂

🤣😭😭

Content 💯
