正在加载视频...
视频加载失败
If e equal how we go know who get the orange?
21 条评论

Nah person wey beg Dey collect the head lol 😂

IT CAN NEVER BE EQUAL! 🤣🤣🤣💔

Nne, it can’t be equal o. The small one na for beggars while the big side na for owner 😁😁

Jesus I think say na only me oo

No be lie....is never equal 😀😂

Na everything all these oyinbo what do you mean by "equal" in sharing oranges especially the ones that are not yours ?

Yes na you beg

Haha😅

The husband na OG e dey anticipate our culture

The guy na OG 🙌🏾

Only a real Nigerian will understand the “injure” he was talking about! 😂 Who dem no injure? 🤣🤣🤣

Huh 😳

It can never be equal 😂😂🤣🤣💔

😂😂😂

After risking his fine fingers….you say make e give you equal share? 😂😂😂😂😂

Na true, how we go know who get am true true

Naso we de do am for here except from the aboki’s

Shey no be wan eat am Leave me abeg

Good one

Incredible 😅😆

Equal how? When did beggars begin to have choices?
