Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
If E reach your turn hear the joke 😂 😂
Комментарии: 35

You even wait to hear reach "a time"! 😂 Na Once I don dey roll for ground! 😂

Actually “once upon a time” was super funny😂🤣🤣

Lool.. You all didn't see the other brought out a bag to put the package 😭😭😂

Once upon a time funny pass the joke🤣🤣🤣🤣

😂🤣😂 my laughter was genuine watching… imagine if I was there .

The joke too funny. Just to laugh for PS5 is the easiest job. The joke was actually on the lady 😆 🤣 😂

“Once upon a time” wey funny like mad

She doesn't know men.. men are too smart for gimmicks

You nor see anybody call.... Na Nigeria lol

The joke to funny 😆

You dey whine 😁

I don start laugh sef before joke start sef🤣😂🤣😂 you dey whine

😂

The girl funny d!ee😂😂

The wereys came prepared…see as that one comot bag 😂😂

Very funny joke 😂😂💔

The funniest "once upon a time", me I for role for ground while laughing😂😂

This video dey tear me

You don't try this kind joke with Men🤣🤣. You'll have a bucket full of laughter 🤣🤣🤣

Something wey I don laugh tire to

@xviddownload download this

Once a upon a time if the funniest line l have ever heard, who came up with it 🤣

But the joke Funny oh 😂

Once upon a time became very funny 🤣🤣🤣

Men! Men! Men! Which country una come out from?

When preparation meets opportunity....

This no know say guys no dey use PS5 play 😂😂😂

@SosaOfTogo If u like say okay I’m listening

The whole thing is already funny without the joke. 🤣😂

Bring am abeg 😂

Say no more 😭😂😂

Bro the joke funny d!e 😭😂😭😂😭😂😭😂

This is to show u men are way more smarter than women

Observe and watch shogbo 😂

Me sef for here dun laff taya 🤣
