Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
"If everyone was nonchallant" ๐๐
47,434 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
24 Kommentare

May him go price coffin join nau ๐

This boy here ainโt nonchalant

Exactly how I dey react ๐ฏ Funny enough snake bite me na my family panick carry me go hospital...I just tell dem say abeg nothing dey sup And dis nonchalantness make my ex leave ๐

If everyone was nonchalant, even emergency would start with โcalm down first, make I finish this game.

Oya na to die now ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Onah no really dey alright for this country sha

All death na death. Nonchalant sweet pass

Oya Na to die now ๐๐

Baba still no go get strength and chance to die too ๐ Be like say nonchalant na the way o ๐

omo na to die na ๐๐ญ

No long talk kraa

๐คฃ๐คฃ๐คฃ Nah to kpai oo

Nonchalant na just whining

no stress lifestyle

The last word โOmo na to die naโ that was the most nonchalant thing Iโve ever heard

Wetin be this wey i watch ๐๐

Bro ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Perfect me when nonchalant like mad I no dy always get chance ๐๐๐

Oya na to die naw ๐๐

Na to die nah

What did I just watch hehe ๐๐ญ

na doctor e turn to DC so ahaha

๐๐๐
รhnliche Videos
The crossover everyone was waiting for ๐ #IUvHK
Hyderabad Kingsmen
39,918 Aufrufe โข vor 6 Monaten
