Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If I can clear the sample then I will drop it
32,658 görüntüleme • 25 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Dem no go sue u sha… xxx management doesn’t care about all these since his death

A

Him producer tag na come cherry on the cake.

funniest thing I just heard this p on sound cloud before I enter x

na this dnapapa i like

Una just dey spoill everything in the name of sampling nawa oo

Dropppp

Too tight 🥵🥵🥵

LORI OKE

Guy you’re good 🥹🖤

Everything get styles 🙌🏿 Godspeed bro

Not your slime we no be your ski!!!!!

You go like go wake XXX??

This one mad oo 💥💥💥

U no real oo 😭😂

Hard o

WOAH

danwizzy

No worry drop am. The music no go reach their side. No fear

🔥🔥🔥 boy this is good

Cool. Got a mixing engineer?

I love this

clear sample 😂😂.. XXX sample, guy gerrout 😂😂.

ikotun moonlight jor🥹

Tuu hardd!

This is tuff

madd

No offence but u no fit clear am at lo

🔥🔥🔥

Danpapa good shaaa😭❤️

What?

xxxtentacion moonlight 🥹😭🕊️
