Loading video...
Video Failed to Load
If I handle U 🤕
66,139 views • 1 month ago •via X (Twitter)
28 Comments

Omo here' na for tweets carry your dance content go TikTok

Handle yourself nah Wetin concern me

"If I handle u" Show preek now she go de shout brother pls, no let all these ajebo whine u This one especially go faint for first round 🤝

Since you travel U just f00lish

You wey never satisfy SK

Lol looking for attention

Go tik tok na here na business place ,we won focus abeg

Press money no dey handle anything joor

🥵

Here no be tiktok oh

Madam please, Biko, here Nobi Tiktok, carry urself and Ur fake dollar boyfriend Comot from here

I thought X is for tweet? Why have u been dancing for the paste 4days now

Lemme be your sk

Come handle me sha

You too strong for all this things wey u Dey do 😭😪😂

You sha wan chop X money too mumu girl no go meet Sk

You wey nor get hips?!🙂

Nah ur father u go handle No be me

Handle ur self first

Nah Rema sing this thing😂😭

Please come handle me

Go handle SK

lol can you ? Might be too much for a lil girl like you to handle fr🤓

Na sk name you go shout last last

Come handle me

U no go rest

No need go front

Nah you go run commot for room wa4
Related Videos
Sensitive content
dont even think about looking at the comments if u cant handle a lil excitement 😏
Harry Main
212,000 views • 4 days ago
