Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

If I handle U 🤕

66,139 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

28 Yorum

Kelly 🪖 profil fotoğrafı
Kelly 🪖1 ay önce

Omo here' na for tweets carry your dance content go TikTok

Chimaroke profil fotoğrafı
Chimaroke1 ay önce

Handle yourself nah Wetin concern me

MITCH VIBEZ🪽 profil fotoğrafı
MITCH VIBEZ🪽1 ay önce

"If I handle u" Show preek now she go de shout brother pls, no let all these ajebo whine u This one especially go faint for first round 🤝

ØzaØ (Ø,G) profil fotoğrafı
ØzaØ (Ø,G)1 ay önce

Since you travel U just f00lish

Cosmos Pato profil fotoğrafı
Cosmos Pato1 ay önce

You wey never satisfy SK

G.ukemzy profil fotoğrafı
G.ukemzy1 ay önce

Lol looking for attention

DEFILORD🎓 profil fotoğrafı
DEFILORD🎓1 ay önce

Go tik tok na here na business place ,we won focus abeg

Israel$$ profil fotoğrafı
Israel$$1 ay önce

Press money no dey handle anything joor

Professor profil fotoğrafı
Professor1 ay önce

🥵

... profil fotoğrafı
...1 ay önce

Here no be tiktok oh

DAMIAN 💫 profil fotoğrafı
DAMIAN 💫1 ay önce

Madam please, Biko, here Nobi Tiktok, carry urself and Ur fake dollar boyfriend Comot from here

Pasu profil fotoğrafı
Pasu1 ay önce

I thought X is for tweet? Why have u been dancing for the paste 4days now

OLA😎 profil fotoğrafı
OLA😎1 ay önce

Lemme be your sk

baki profil fotoğrafı
baki1 ay önce

Come handle me sha

@BRIGHT profil fotoğrafı
@BRIGHT1 ay önce

You too strong for all this things wey u Dey do 😭😪😂

Gbolahan profil fotoğrafı
Gbolahan1 ay önce

You sha wan chop X money too mumu girl no go meet Sk

Kach Kruz profil fotoğrafı
Kach Kruz1 ay önce

You wey nor get hips?!🙂

Frosh profil fotoğrafı
Frosh1 ay önce

Nah ur father u go handle No be me

Lilface 🌹 profil fotoğrafı
Lilface 🌹1 ay önce

Handle ur self first

Nice Osarobo profil fotoğrafı
Nice Osarobo1 ay önce

Nah Rema sing this thing😂😭

ahmHomelesskid profil fotoğrafı
ahmHomelesskid1 ay önce

Please come handle me

SAMOD profil fotoğrafı
SAMOD1 ay önce

Go handle SK

Fredrick kosi profil fotoğrafı
Fredrick kosi1 ay önce

lol can you ? Might be too much for a lil girl like you to handle fr🤓

kingsley Enoch profil fotoğrafı
kingsley Enoch1 ay önce

Na sk name you go shout last last

SANTINO🥷 profil fotoğrafı
SANTINO🥷1 ay önce

Come handle me

priceless 💰👑💎 profil fotoğrafı
priceless 💰👑💎1 ay önce

U no go rest

I am Emmanuel Chijioke Preeminence profil fotoğrafı
I am Emmanuel Chijioke Preeminence1 ay önce

No need go front

Ramani Gram profil fotoğrafı
Ramani Gram1 ay önce

Nah you go run commot for room wa4

Benzer Videolar

I don’t know if you can handle it..
0:36

Sensitive content

I don’t know if you can handle it..

Katie

19,874 görüntüleme • 22 gün önce