正在加载视频...
视频加载失败
If I hear say una sabi this song en 😂
35 条评论

Igun, by Kabbar. I too support this bros that year oo😂 na only God fit repay me.

If I no sabi am make I bend 😂😂 Na 2014 he drop this track na Where the Kabar dey like this sef

Hiptv that year 😂😂😂

I greet you personally egbon - Baba egbe 👏🏻

If your papa no get gotv as at 2014 you fit no sabi this song

Kabar — IGUN ! Ojodu / Olowo Ira boy sef

That’s my homeboy omo baba sule in Ojodu Adigboluja area ( omo iya Ologi) my homeboy shot the video Moshood Obatula. Both of them are my homeboys

I sabi am pa 😂 ontv no Dey forget to play am that year 😂

Kabar nla nla, I stream ham die that year

Omo thank God for WIZIKD o.. imagine wetin people Dey call song.

Make I lie na me dey barb kabbar hair that year for next barbing saloon alagomeji.

Na my Egbon jam be this Kabar.

Kaaba. Na him sing Jaburata too

I sabi am die Kaba

Dudes and his friends use to come to our outlet back at magboro. They'll give us cash and share their albums for us to listen to. We use to call dem Lion boys

I was there with kaaba

When tory lanez drop this one again?

Na my boy for OJODU be this naa….. KABAA

Who's he, na the first time I day hear his song be this

Kaaba omo ojodu

Omo I remember that time wey this song dey hot🔥🔥🔥 @naijashimadunnn u self don old ooo😁

Kabbar, meself na OG o 😂

Baba egbe @naijashimadunnn se mo ri nnkan Odun sir

Dat year if dem play dis song for sound city or hiptv I’ll feel relax n smiling watching d video though I nor de grab everything he de sing den

Omo i think say Tory Lanez don dey sing Yoruba 😭

Sound city that year

My jam that year ! Kabar

I sabi am paaaaa

@yung_in01 you remember this song

Ojodu connect for ever Kabbar

I sabi am pa

😂sha get money

Kabbar IGUN 💎

First batch of yahoo boys lmao

Kabbar Igun 2014
