Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If I turn back make I turn to salt. 🙈
9 Kommentare

AdeBayo Alaago ⌚️vor 1 Jahr
Always on point. But you’re too versatile Na only u? Good music, u Dey there. Good comedy, u still Dey Who knows whether u sabi DJ and music production like that self.

Mikevor 1 Jahr
I go play this song throughout this week for that Chelsea jersey wey u wear.

-ReAlDarLinN♦🇳🇬🇿🇦vor 1 Jahr
You're confused Mr man, that look childish🙄

@Daviidovor 1 Jahr
Nasboi don denounce arsenal 😂😂😂

BlaakJeezvor 1 Jahr
Omo Nasboi don turn to salt oo

Angel Gabriel 🧚♂️vor 1 Jahr
Team wey God dey vex for, I pity you

Olivia 💕vor 1 Jahr
Chai. My Idolo na arsenal fan, e dey pain me 😂

Essienubongvor 1 Jahr
Welcome You don too trust the process 😂😂

CITYBOY 💰🇳🇬🇬🇸vor 1 Jahr
We are arsenal fans and lovers with pride no turning back Good morning bro @iamnasboi

