Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
If IDGAF was a person 😂😂
13,158 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 21

Na just mouth these people get, dem fit off mic burst tears🤣🤣

Esam don kpa mi, you too sabi 💯

No girl get shame for this generation again See watin them dey use brag

Ahhh 🤣😂😂😂🤣😅😅😅

Omoo them dey hawk kpekus with full chest for x

Speakers: @Summerlair1 @macydeyforyou @MatthiasPrecio2 @real_Ayojegs @akilis77 @ZioR4_Official Beat mix by @djbabadudu

Na mama born this one oh

You Dey edit wetin no good

😹😹😹😹

Some girls too useless 😭😭😭😭😭😭😭

omo na werey full this space... 🤣🤣

🤦♂️

This is funny 😄

Make I turn on your post notis 😭😭

Who the fuck edit this video 😂😂 .too smooth

No worry… no one come close with your edits! You Dey edit wetin no good! Makes the gist a lot more juicy lol 😂 🤣

Omo, men should steer clear from that whore.

😂😂😂

Omo who dey edit this thing guyyyy 💯

Is too early esam 😭😂

Wen shame go for vacation.... Verified idiot
