Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

If nah you, wetin you go do 🤣🤣🤣

924,568 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

41 Yorum

Blessings profil fotoğrafı
Blessings1 yıl önce

Mumcy nah biggest bird 🦅 🤣🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

Aje

OBS ARIES profil fotoğrafı
OBS ARIES1 yıl önce

Wetin I wan do? Someone that didn’t kill me from my birth till this stage… na to reach compromise remain o! Mama must make me wealthy, otherwise…

Blessings profil fotoğrafı
Blessings1 yıl önce

Omoh, nah to dey guide for adugbo till i run away finally 🤣

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

Werrey

Lord MJ profil fotoğrafı
Lord MJ1 yıl önce

If I eat make I bend Na that day I go comot that house

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

Where you wan go

Abeembs(Ifedolls store) profil fotoğrafı
Abeembs(Ifedolls store)1 yıl önce

Na from window I go escape

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

To where 🤣

Baálẹ́ Ibadan profil fotoğrafı
Baálẹ́ Ibadan1 yıl önce

I will be the most happiest person on earth.

Oloruntobi profil fotoğrafı
Oloruntobi1 yıl önce

Na next question is when am I going to become a billionaire? 😞

Glory of God takes over profil fotoğrafı
Glory of God takes over1 yıl önce

Title Aje niya mi

Moses Oluwasegun profil fotoğrafı
Moses Oluwasegun1 yıl önce

Watch the movie , you go too over laugh , person run comot for house still meet himself inside the same house wey he run comot ,you dey wine awon agbaaa 🤣🤣🤣🤣

VENCHI TV profil fotoğrafı
VENCHI TV1 yıl önce

Momcy na Machala 😂 🦅

Mystro Square profil fotoğrafı
Mystro Square1 yıl önce

Funniest thing is that witch cherish thier son a lot

Lánre profil fotoğrafı
Lánre1 yıl önce

Nah this same girl him carry for olosho during lockdown 😂🤣

Omo 👦 Iya Dipo profil fotoğrafı
Omo 👦 Iya Dipo1 yıl önce

His mummy is a certified FC 🦅. He should be proud

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

What a beauty 😝

lambda (λ) profil fotoğrafı
lambda (λ)1 yıl önce

Buga. How many bird your mama get?

Abdullah profil fotoğrafı
Abdullah1 yıl önce

Na to run oo 😂

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

Go where

KAZEEM profil fotoğrafı
KAZEEM1 yıl önce

On a lighter mood .... I'll eat the food in as much food is prepared by my mom, for those you that still have her around that's the essence of having our mother around us, after God almighty mother will go to any length to protect her children, who have ear 👂 make hear

Ayodele Gbenga Daniel profil fotoğrafı
Ayodele Gbenga Daniel1 yıl önce

Title pls....

Dolapo profil fotoğrafı
Dolapo1 yıl önce

Over joy go dey worry me self

Bàbàtunde Àlàgà Fct profil fotoğrafı
Bàbàtunde Àlàgà Fct1 yıl önce

I go chop o 😂😂😂 no where to run go

Olashupor Oladimeji profil fotoğrafı
Olashupor Oladimeji1 yıl önce

Omoh...this one go far o 😆 🤣 😂 😹

Abd'Quadri Adeiza profil fotoğrafı
Abd'Quadri Adeiza1 yıl önce

I go eat with better steeze, come dey waka with bragado for area…..Customize my jersey with Omo iya Ajeh. Na wa for you o

Wale Da-Silva profil fotoğrafı
Wale Da-Silva1 yıl önce

Afi kpalor naa😂

Zaheer profil fotoğrafı
Zaheer1 yıl önce

@iam_DjBigShot I go first faint 🤣🤣

OrignalBeatz 🎙️🎙️ profil fotoğrafı
OrignalBeatz 🎙️🎙️1 yıl önce

Omoh I like that combo .. na witch I wan marry as I dey so 😅

Orijinal Adiśa Alago 💯 profil fotoğrafı
Orijinal Adiśa Alago 💯1 yıl önce

I go follow my mama go chop ASAP 😂😂

Ade 🇳🇬🇨🇦 profil fotoğrafı
Ade 🇳🇬🇨🇦1 yıl önce

😂😂😂😂

iyke-Dave profil fotoğrafı
iyke-Dave1 yıl önce

I’ll go and eat the food and enjoy it wella infact I’ll become proud I have a defense mechanism I can speak to face to face

d a r a profil fotoğrafı
d a r a1 yıl önce

mothers >>

Oduduwa’s 1st Born…⚔️🐆 profil fotoğrafı
Oduduwa’s 1st Born…⚔️🐆1 yıl önce

Something wey I go run. Chop. That mother must live forever 😁😁

Lawrence Bakare profil fotoğrafı
Lawrence Bakare1 yıl önce

Werey, you better go chop make hunger no kill you. Dbone wey you don dey chop since nko? Na make you cun beg her make she turn you Billionaire remain cus if she wants you dead since you for don die.

ADEMOLA profil fotoğrafı
ADEMOLA1 yıl önce

Make I come eat which food again,lol

Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸1 yıl önce

But can you say NO?

Callme_billie profil fotoğrafı
Callme_billie1 yıl önce

Me wey go first chop food then from that day onward she and her witch members go dey analyze forex charts for me ...😆😆

OlobaMendy 🐐 🧤🎖️ profil fotoğrafı
OlobaMendy 🐐 🧤🎖️1 yıl önce

@OpeMoore_ @Bestrated11 come see biggest bird 🦅😂😂

Abduce profil fotoğrafı
Abduce2 yıl önce

You know it's time for something else when: ⬜⬜🟨⬜⬜ ⬜🟨🟨⬜⬜ ⬜🟨🟨🟨⬜ 🟨🟨🟨🟨⬜ 🟨🟨🟨🟨🟨 🟨🟨🟩🟨🟨 🟨🟩🟩🟨🟨 🟨🟩🟩🟩🟨 🟩🟩🟩🟩🟨 🟩🟩🟩🟩⬛

Benzer Videolar