Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
If seeing is believing 🧏🏽♂️
116,413 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

This one nah still lie To achieved 2B Streams on Apple Music in short period of Time You will need more than 7 to 8 Singles to have chart well on Global Apple chart Your discography isn't that big Yet, Not that, you've one insane Collabo No big Album No global Hit 2B Una

Your success be like film trick for thier eyes

Once 30bg cancel you ,Things go just dey sweet like milk and honey 😂

2b all time streams on apple music una dey lie oo 😂😂

75m shazams that one Na lie oo 😂😂 Ahh una

U are bigger than wizkid

keep deceiving yourself 😂 Nobody is believing this nonsense.

You big pass Davido no worry 🦅

When I tell them say artist fit track their streams them de argue

Still dem feeling me


