Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If she’s not like this, break up
419,584 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

She fit dey another man house dey write this message sha😅

E no dey hard to recognize trenches babe

my babe clingy pass this one but she still cheated on my cousin.

I actually hissed when I saw this rubbish on TikTok. Awon ode meji.

Omor I look myself laugh because this won't be me I will do it in morning please let me have some good sleep

No be small love be that oo… The babe Dey ch0p the guy real maga, make monèy finish first wether you go see that kind love again

Mchewwww

Saw 1 minutes and closed the video 🙄

Omo see true love 🥺 No be the ones wey dem go talk say them no remember

In my knowledge, How much did she donate in the guys birthday or she just want to keep the gǔy in illusion
Ähnliche Videos
Sensitive content
If your girlfriend’s nyash does not shake like this ,break up asap 🤭😹
Kasese's Finest 🇺🇬
44,307 Aufrufe • vor 4 Monaten
