Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If they give wiz this kind verse, e fit deliver ?????
11 Kommentare

👽vor 2 Jahren
@jamiu_XL You really want to dare trap Wiz?? 😂😂

𝐖✨vor 2 Jahren
@biggermanKay Wetin trap for here ?? blud is just singing, which is what he does and is good at, something even I can do, off the road

m_kvor 2 Jahren
@jamiu_XL go listen to "good love" bruhh gen Zs🤦🏼♂️

𝐖✨vor 2 Jahren
Good love kor, bad hate ni

Gucci Snake 🦅🦅vor 2 Jahren
@jamiu_XL U na until burnaboy born pikin u fit wise

𝐖✨vor 2 Jahren
If we start this sensitive P I hope you know who go lose ??

Big Derah 🇬🇧💜🦅vor 2 Jahren
@jamiu_XL See as dem ratio you😂🫵🏽

𝐖✨vor 2 Jahren
People wey dey ratio Sabi the truth sha, and e go add to my impression, win win situation for me 🙂

💫BMD💰 عبدالقادرvor 2 Jahren
@jamiu_XL They should arrest all of you

Elijahvor 2 Jahren
@jamiu_XL Guy wiz will run it clean and clear

𝐖✨vor 2 Jahren
Show workings or stop the cap 🧢
Ähnliche Videos
2:39
Sensitive content
Egungun fit block this guy if e watch this video 😭💔
Oyindamola🙄
801,758 Aufrufe • vor 7 Monaten
