Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

If this babe jam you for road during midnight 😭

83,860 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля No Identity x SON♨️
No Identity x SON♨️17 дней назад

I’m still wondering how dem dey take do am, they no dey ever get kidney problem with the amount of drugs they are taking. This life no really balance

Фото профиля Kosh Abayomi
Kosh Abayomi17 дней назад

If mouth be like this, how under go be?

Фото профиля Henry
Henry17 дней назад

This kind song Dey always sound like Grammy award winning song for their ear 😂

Фото профиля DammyOfLagos
DammyOfLagos17 дней назад

I go first think say na Itele junior sis for inside Olediran 😭

Фото профиля LΔΠRΣ 🦉
LΔΠRΣ 🦉17 дней назад

Agbako mo de 😂

Фото профиля Milano Michy
Milano Michy17 дней назад

I go beat am like thief

Фото профиля mercy cruise
mercy cruise17 дней назад

Nothing go still sup. All this ones wey Dey chop slap well well for their ghetto

Фото профиля Thompson Smart | @Memesbyt.s
Thompson Smart | @Memesbyt.s17 дней назад

Sope o ti lo😂😂😂

Фото профиля 2pf
2pf17 дней назад

This one no be babe😂😂

Фото профиля Miguel
Miguel16 дней назад

And she go get boyfriend like that O🙄 konji can make my fellow gender settle for anything.

Фото профиля AD💰
AD💰16 дней назад

Infection wey go full this one body go mad gan

Фото профиля AKANJI
AKANJI16 дней назад

Come to Mushin ghetto you'll see her tye like 100 they have the same features black lips,stretch marks tattoos jaw tribal marks forehead tattoo and them dey dance shege them fit fight join.

Фото профиля SOLID 🥷🏽
SOLID 🥷🏽16 дней назад

Set awon Enori

Фото профиля Chisom🚀💀🌏
Chisom🚀💀🌏17 дней назад

This one go still Dey find baby treatment too

Фото профиля Ti Mo Thy
Ti Mo Thy16 дней назад

Funniest thing is that they are nice people

Фото профиля Mr. Rekindled of AFC
Mr. Rekindled of AFC16 дней назад

This one na condemned iron. 🤮🤮🤮

Фото профиля Cristiano not Ronaldo 😭😂
Cristiano not Ronaldo 😭😂17 дней назад

This video dey gba 😭

Фото профиля Kc
Kc17 дней назад

This one no dey house

Фото профиля 6lvck⚫️
6lvck⚫️16 дней назад

@Comioflife some ppl go still dy call dis one babe o😹🤲

Фото профиля Slime
Slime16 дней назад

Why u go dey call this kind girl babe

Фото профиля Sir Pee
Sir Pee16 дней назад

The kind odour wey go dey that environment

Фото профиля olamilekan
olamilekan16 дней назад

Na Ibadan people adeko Dere na this kind life style most of their eyes dey open to

Фото профиля JAO World technology
JAO World technology17 дней назад

Dem go dey fall for yahoo boy .. na so one dey look like say she wan tiff me

Фото профиля Oluwasegun James
Oluwasegun James17 дней назад

She go collect your phone

Фото профиля Militarythug
Militarythug16 дней назад

If this kind babe nack you fit faint 😂😂😂

Фото профиля Jagunmolú 🦅
Jagunmolú 🦅17 дней назад

Enu Eshinshin

Фото профиля Patrick Asmah
Patrick Asmah16 дней назад

See how drug spoil you

Фото профиля 🫍SIIX🧙
🫍SIIX🧙17 дней назад

Wetin you just call am now bro……? Babe…..?

Фото профиля Land Surveyor|Real Estate Advisor|Digital Marketer
Land Surveyor|Real Estate Advisor|Digital Marketer16 дней назад

Dem plenty for ghetto, Mushin.

Фото профиля Ozzy’s Dugout
Ozzy’s Dugout17 дней назад

Wetin be this 😹

Фото профиля Dedoyin.Crypt 🌌
Dedoyin.Crypt 🌌16 дней назад

wetin she dey look when her life dey go like this?

Фото профиля PETER’S SECOND HALF
PETER’S SECOND HALF16 дней назад

If she pass right just pass left

Фото профиля Alabi Tunde
Alabi Tunde16 дней назад

Soope otilo

Фото профиля Godstime
Godstime16 дней назад

Weti go happen

Похожие видео