Loading video...
Video Failed to Load
If this music no kill this guy make I know wetin cause am๐ญ๐ญ
32,021 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
65 Comments

Promote your hustle o ๐๐ I like his energy

Me too๐

The guy is milking everything in the Song, I admire his push

He's pushing the song very hard

Ezikeoba

Yes he's from there

I too like this guy

He's hardworking

E don tay way him run Smoke wan wound am๐คฃ๐คฃ๐ ๐ It's very obvious ๐คฃ

Yes ooh๐ญ๐

But not to worry I bliv in him even tho i don't know him That niggas hustle is real and it's gonna definitely pay bruv ๐ฏ๐

It will pay amen

Definitely ๐ bruv ๐

Na Shakur brother ๐

Gats be๐

This one don comot for promotion oh na madness

He dey push him music joor๐

Who else watched the video more than 5x

Me

It was worth it

THe guy dey shutdown TikTok oo

Nah him dey reign for tiktok now

Lol ๐๐ ๐

@dot4shotz He dey run๐

Pure jam love his energy

Me too for real

But the sound no bad

The sound nah banger

๐

๐ญ๐

@Sommy_Dav Brooo i too like him Energy

@Sommy_Dav He's very intentional with the music

@shakurogb come carry your brother oh.

@shakurogb ๐๐๐

๐คฃ๐๐

๐๐๐

Title abeg ๐๐๐๐

@Uuceemillz Ogwu by Damskeybugatti

Which Igbo dialet is this, I love the song

He dey push the song๐๐ฅ๐ฅ

Nah hardworking artist

No be him even get the original song Na munachimso odeje get the song

Them still dey this current version too

Who be this one ?

E no go kill am

Lol

Yes ooh

๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

Omo๐๐

Which part of igbo be this

Na only this music he gets or maybe only the good one He loves it so much

Nah wetin blow him so he gats push the music to its full potential

Ogwu ๐ฏ

Imakwa

Funny thing be say, this genre na for masquerade

๐๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Una Dey talk o๐๐

๐๐๐

Energy dแป full o neediro solar

Energy dey body

Abeg leave my guy ๐ญ

This writeup is hilarious ๐

๐๐๐

He dey struggle to run but he gats do am for the hustle

๐ฅธ๐ฅธ๐ฅธ
