Loading video...
Video Failed to Load
IF TO SAY GOD DEY HANDLE US THE SAME WE HANDLE OURSELVES,NOBODY WILL SURVIVE THIS WORLD!
73,005 views โข 4 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

No be lie you talk

Celebrity life no easy

@Adebayo_Faboro Wizkid talk ham say celebrity life e no easy, no be play oo

@Adebayo_Faboro Dem think say na just lyrics

People like you are the reason why banger boys exist. Let more be locked up. I support it with my full chest. Thank you @adekunleGOLD nah man you be

Why if u nor call obo name u nor dey rest ,, but fc post that chef chi have hiv for sleeping with lati but ur mumu eye will not see that post abi u are a mad man i swear

Oga na today I believe say you be old fool I swear and hand go soon touch you very soon

Remember Adekunle Gold said make Dagrin come back make we give Jonathan, is that not a crime too! Adekunle Gold is an evil man! Two years imprisonment for defamation of character? What the Hech

Youโve mentioned countless times that you donโt support cyberbullying, yet youโre still indirectly defending it. The fact that one celebrity ignored it doesnโt mean another person should tolerate it too. Until someone takes action and creates a deterrent, it will continue. Wrong is wrong.

You are too old for the nuisance you are constituting.. Agbaya.. you know the day thru born Wizkid.. Wizkid is young enough to be your mother's last born.. you mugu.. ewu .. grow up ozuo. Tufiaaaa

Dis grown ass man needs 2 find sumfin beta 2 do with his life. Most Nigerians are gullible, especially d 1s serving d wealthy's 4 d money they get from dem. It's shameful 2 be a Nigerian 4 dis reason. We need to exercise some pride. Dis is man exhibiting foolishness.

He was making sense until he compared wizkid to GODโฆ madness

See grown up niggas talking like crazy people because of religious beliefs...

As old as you are you still Dey do FC and 30BG shame on you sir

ร man was erred and he seek redress from the courtroom,instead of โdraggingโ the judiciary that gave the judgement,it is the man who followed the rule of law you all are dragging. So celebrities arenโt humans yeah? Or do all human react to same thing same way??

No be lie but sometimes some people need matching

@Adebayo_Faboro Oga na trash ๐๏ธ you Dey talk on this matter cos no bi very thing you put mouthโฆ.no your valueโฆyou of all people no suppose to dey join BigWizzy on this issueโฆ.sometime Observe and tun faceโฆ.Vague

If u wish death on my baby unprovoked i will go after you with everything in me, social media dey make goat think say him be lion

God say continue fooling him will send you to hell fire. That one and two year jail which one better?

You no see as sense far from you well well? Growing up elders go always say no be every body wey get white hair for head na get sense na through you I understand that parable. One sense you no just get.

Content creator I hailo, Do mouth like gutter ๐ค Na Davido name and matter go kpai you..

If no be fake life self adekule gold suppose don get pikin !!?๐๐ Make we sha no later find out say na bastard

Even when big wiz go Warri go perform when one fan accidentally slap Wiz for neck baba nor even take action even the bouncer nor match the person for ground ohh

Even DJ Chicken wished Wizkid death and he still overlooked itโฆ..Nothing concern Burna boy & Davido with say na banger tweet you dey find o ๐

Shey na this kind brain you Dey take train your piking bro go and get a life and find something to do wizkid no even sabi your papa if you never mentioned davido name your body no go calm down old cargo

For abroad, dem dey sue each other wetin no good , na why sanity dey there, so if we begin sue each other for Nigeria too, all of us go dey in check

This egbon you are full say wizkid never do same before this is first time seeing davido bodyguard beat fans

Omo nobody fit match me like that Oooo If of all if my phone break as you push me I go hold you down u go buy my phone no be playโฆ Even Davido go hail say that bouncer no go move till dem replace my phone first then you come de match me? Dem never born u

And you no dey see where Wizkid fans dey insult Davido son wey don die? Fool

@JJoshhua Make we start to dey show you different videos big fool at 40 ๐๐

This man nor just dey get common sense in that he coconut head

Why Nigeria no dey always like people wey use to talk truth self?

Bro, wizzy no go still see u, if u like tlk frm today till December ๐

Like e no really make sense naw
