Loading video...
Video Failed to Load
If you don’t laugh, I will return your Data subscription 😂
224,636 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

The second guy nah Pa to the guy answering the question

I swear that guy na fool, na those type go copy your work and your name too

Return my data 😠

My man forgot its actually a contest and became an automatic interpreter 🤣🤣🤣

This guy on blue don't even know anything still steeze his olodo pride I dey shame for am

Me that’s a Muslim sef still know all this questions well but you see that werey wey wear blue jacket, them suppose carry am tie am chain inside bible study for 5 years.

The other guy on blue dey backup the other guy answer

That bros wey wear blue dey translate for sign language people Abi he’s part of the game?? 😂😂

Na only Joseph him dey answer for everything 🤣🤣🤣🤣

That other student where carry first go dey feel like scholar when them be only two for class and him class mate get mental disorder😂😅

That's was me in high school days 🤣🤣🤣🤣🤣

That guy no sabi anything. 🤣

@Ekitipikin I no laugh Oya run ham baami 🙌🏾

This other guy no see life come o😂

Anyone who is like the other guy for real needs brain examination. U ar in a contest and acting like a backup or interpreter for ur opponent 😆

This guy on blue is a Chelsea fan 🤣😂😂😂

Who's this guy😂😂, I sure say na legit back bencher him during him school days, only we back benchers can follow up like this😂😂😂

How you go carry pastor and bet Nija boy for Bible quiz 😂😂😂

The other guy is just an escort to this trivia game, just re-echoing what the other guy was saying. Did he even realize it was a game? 😂😂

This guy just Dey pose for nothing!!!!! He just Dey vex me for this video

The other guy on blue na confirmation of answer e come do lol 😂

You sure? Because nothing’s funny for me right now☹️

His reaction when we're in secondary school then

The guy with blue jacket just Dey do like say in Dey interpret what Dey guy is asking in sign language. Nothing concern am with the answers😁

Na backup the guy on blue dey do😭

Wetin de werey dey think for empty head

Me after watching the video

My problem no even make me find this video funny one bit but if i tell you now you go think say na lie i dey lie

The guy in blue is as important as the guy in suit. Don't you know a lead singer won't be superb without the backup singers😭😭😭🤣🤣🤣

I for wire the guy at the left side oraimo cord if talk say i dey that place. A disgrace fellow. 😠 😡 👿

If you check the comments of this video on TikTok Laugh go almost kpai you… TikTok people dey talk oo 😂😂😂

I never even watch am reach anywhere i don laff tire , the blue jacket guy na isese him just dey disguise

Seriously this guy needs to be arrested 😂

The other guy na observer or na him they score? Cos I no understand him role for there. Him just they reecho wetin the guy they answer.
