Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
if you ever feel like giving up, remember Asake
35 Yorum

He don hustle paa, glad he is getting his flowers now

No wonder wey e don turn burti now This kind suffer go make you turn burti when money come

Mr money nearly turn snake for this money matter.. Alhamdulilah

@CHULLY1010 This is the exact reason Asake will remain up there. He understands the art behind the sound.

Something must go before something comes It’s work no bè luck

E go dn do stripper bfr with this im moves😆😂

@olabisof_lag23 If to say e no evolve, na AM Yoruba dem go dey play these songs 😭

@kamsi_ofili There's a Yhemo Lee to every Asake, keep grinding!💚

It might look like Asake had it easy getting here, but the truth is he gave everything to the grind 💯🔥

I do pass Asake as i Dey lyddis.

Person tell u say him don dey since when dem sing "Gongo Aso"

This guy don hustle gan oo

I will never give up😥

Omo see body movement 🥹🥹🥹 ART!!!!!!!!!!!🎭

Real ones know this was the intro verse for 'Start' in his Lungu boy album

Na him Dey sing na still him Dey dance. Bro this guy sef try oo

You must first pay the price. And you have to keep paying the price to elevate to the next level.

Consistency is all that matters

And also pray for a good friend who will put u on even when you not present .

Na Bailey or what? 😂

Asake na motivation

@tofunmE1 He likes dancing true true

Asake too hustle

My own don reach stage wey I no de get money for sub oh

@Opeyemi1444791 He’s a source of inspiration 🪖

Man hustled like is life depends on it

Omo he don too hussle

Omo this guy really hustled o !

I swear The guy been day suffer but now he is the king 👑

I respect asake hustle like mad.

This would always hold up.

Omo the guy don try. E deserve the life

Asake must be really strong.

I won't give up

“When I sing a song, I go need to dance, I dey waka kurukere I dey pay my price”
