Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If you haven’t watched this video please watch it😂😂
85,623 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
46 Yorum

The guy legit went back to sit 😂😂

As in fasttt😂😂

The speed at which he went to seat down when he heard military 😂😂😂😂 No be me una go kee

😂😂

🤣🤣😂

Alaye comot cloth jejely

😂😂

Leave the fight for God

Na God get am o

Una dey play with men abi?

😂😂😂 but you people are suppose to protect us nau

Your husband don leave the fight for God 😂😂 you sef why you find him trouble 😂

She had cried wolf when there is none. The day there will be a real wolf, he won't respond

Omo oloomo

This is funny 😁 But on a serious note, na because of the lawless country wey we dey all these rubbish dey happen. In a sane country, why should you fear a military personnel that slapped your wife?

Please leave this innocent man alone 🤣🤣🤣

Can never be me sha. I go still go there even if I no fight I go go size the man try get the best information I fit even as far as tracing him to his unit

😭😭😭😭 Baba sat down

Baba no waste time o😂

Asapu 😅😅

Baba wey no like wahala

See her mouth like 700 naira double bole. Yeyenatu

Auntie, leave the fight for God oo

He knew it was a prank. No man will let that go easily. I know what I'm saying....

🤣🤣🤣🤣

So funny 😂😂

The guy no try at all 😅

😂😂

u will think it's a content but women constantly test how far their husband can go for them. This one will say it's pregnancy hormone. Some 1 cannot just slap you unprovoked. If you watch till the end, notice how she switched when the husband left her and go inside.

He say how did you find his trouble 😩😩

It's his U-turn for me, 😀😀😀😀😀

I go still go there o. If he wan beat me I go defend myself, just get his name and unit he done for

😄😄😄

😂😂

That's a man that want to live long.

Women no go kpai us, man de sleep jeje de plan the next move how money go come voom she go just come disturb you with wahala

Omolomo

😂😂

Women can get you into problem And they can cause u untimely death 😂😂😂😂😂

Well, a military man can not randomly slap a pregnant woman

I don't understand something please do women find attaching lashes and adding nails attractive or it makes dem more pretty. Cus this seems like a bunch of bs to me

The man no reason twice

🤣🤣🤣🤣

😂 Better Go and call your brothers oh,

For the heat wey worry this man, you still put am heat for body.

Person wey dey think of how to sort bills and buy baby stuff , you still want him to fight ? Military oh
