正在加载视频...
视频加载失败
If you know you know😂 #voiceover
87,410 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

You no sabi jago boys keh?!😂😂

😭 Omo, can't forget 2012 in pako bus stop b4 Dopemu. One guy lost his two phones and 25k to this parole. After serious crying and begging, they gave him his small torchlight phone, bros said he prefers the Android, dem tear am slap, he run pass Bolt that day.😂😂

That year wey dem collect my phone I reach house say they tiff am 😂

😂😂i remember ijegun ikotun those boys they there

Jago jago, this thing too sweet me for Ikorodu garage. I dey always laugh while some people dey cry. 😂 Thank God for Iya Shina beating, e get somethings wey I no fit still try even as an adult. God bless my ma

You can never win them baba black magic 😂😂😂😂😂

Anything concerning gambling runnnn o🤣🤣

😂😂 Ikorodu garage straight 🤣🤣

Jago jago.. e no dey really dey funny like that for the loser.. 😂🌚💔

You no sabi jago boys ke..for super market agege

Bro this people use me and my guy play that year....😫

I remember my 100 level days bad day devil drink water 😂💔

The name of this game is, Eyi je, eyi o je Red dey win, black dey loss, but them they use black to cheat ( Ojoro) sometimes

To me this is the best voice ever ever existed. GOATED!

O put maggi o put curry ooo 😭😭😭

You only win when they want you to

Jago chop my guy phone for cele bustop😂😂

We hard fans know say eko don do this video since like 2021 2022

They did this to me one time ago,na only boxer I carry reach home

What got me laffing was "danger lo gbowo lor" 🤣🤣🤣

Awon omo Tunde poly ni idumota then 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na this page dey give me joy.

He wan turn water to wine

😃

Eko savage wetin be this again🤲😂

Black panther 😹😹

Eko watin I do u for this app wey u dae after my life 😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Ki tun wa leleyi 🤣😭

E ban be won🤲🤲 in mo mo ta lo

They chop my phone Douglas owerri. Just beside first bank. That was 2018

😂😂😂

Them use this thing collect my small phone for igando that year I no fit cry 😂😂😂 Even for the fact say I observe for close too an hour o 😂 I gat lie for popsy say I enter one chance I swear too God Koh funny 😂😂

😂😭

Lmao 🤣

Lol

