Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If you like go die !
26,210 Aufrufe • vor 15 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

Na who kpai loose

U no even lie

The dead go dey go through temporary madness 😂🤣😂😂

No be lie o 😂

wtf is this 😭😂

Damn ! 😂

Omo ino dey die again

U bin wan die before? 😂

Nothing anybody want tell me na this two mother fuckers kill that person

No be lie o see joy wey dem dey get under pesin coffin 😣

Kindiki at party leaders funeral 😁

The man go Dey beg God for 2 mins on earth again😂😂

Omo

🤦🏻🤦🏻🤦🏻

🤣🤣🤣

Nah who die mess up

Omoh Wtf 😭😂

See peopywey supposed dey moan the dead 💔😭

Wetin be dis again

omo

U can't stop it

Even the dead dey shock 😂

I dey tell u bro 😂

Guy this people no dey even mourn

People wey supposed moan the dead , 💔

Lay down your voice

😂😂

omo see wetin them dey do

Dem this people are crazy

Fr bro
Ähnliche Videos
Sensitive content
#HALLEBAILEY: if you hate her you will die and go to hell
Ale 💋
44,138 Aufrufe • vor 1 Jahr
