正在加载视频...
视频加载失败
If you like gym, I go chop belleful. 🥰
32 条评论

This one na very red flag oo😭😭😭

See as you dey handle fufu like project

Na bag of fufu full your tummy like this

Even me as a guy won’t do this as a joke.

You never born see your belle

Ignore the negat!ve comments and focus on what you are doing my lady. one day you will regrèt it

"I no dey play on their level" U wey be fufu level

This one no be red flag again oo, nah evil forest 😂😂

I don’t care if you fufu yourself to the brim but please don’t wear a Man U jersey 😓🙏🏾

Sorry 😔

mogbe😭😭😭

If Ruth Cum everywhere go just dae smèłļ fufu

Mouth wey suppose de collect preeek don de collect fufu 💔

Which flag is this abeg

You after all the fufu

Guy, too much fufu no good for your health o. Nor be joke bro

Odumodu will be proud 🤣🤣🤣

Why you grip the fufu like dat? Are you a warrior? 😭😭

🤣

See as she bend neck Dey unwrap fufu with joy wey pass make person boom 125m

You dun crase finish 😂

I talk Ahm oo lol

@grok is this healthy??

Because of you, swallow fit add price 😭😭

My FUFU girl Dey always turn up

Wait you be agbero??😭 Which kain thing be this, very undemure

omo why you dey even go gym if you go still chop FUFU like this

Ruth wehtin Dey sup 🤣🤣🤣

This one never ready to get flat tummy. Your life don kese😪

No be you dey post gym picture yesterday😂

Her only content👍 I should follow her to learn how to eat fufu, and she'll be called an influencer representing Nigeria because the algorithm believes all we deserve in this country is to eat and sleep.

You would have become a brand ambassador for fufu by now if it were a personal brand.
