Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
If you no laugh, come collect ur data back😹😹😹🤣🤣🤣🤣
31,872 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

I no laugh were my data?

@draptazzz I laugh but I still need my data back😂😭😭

I nor go fit collect my data back cos I don laugh already 😂😂

Chizzy, you see me laugh? Refund my data 🙄😡

Funny enough I did not laugh at all self but i laughed wetin no good 😂🤣🤣

Na to bite am for ear remains o😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

I laugh

The guy wan comot cloth to fight. Which kind frustration be diz 😂😭

I no laugh oo 🤔

Afo mooo 😹😹😹😹

These video dey crack me up Everytime wey I watch am 😂😂😂 e too funny

me wey I wan knack and my preeq no stand since yesterday, you think say laugh go come? Chizzy my data ooo

Laugh ke, no joy 💔

@ojeyomiadedayo5

That guy don do my friend before.. honestly annoying.. always doing it in the morning

Lagos conductors de always vex 😂😂😂

I no laugh

Send me my data back asap 8169830247 Opay

Lol

😂😂😂😂😂😂

I no laugh Sub me back abeg watin Dey do me psss to laugh 😡😡

Oya my data Abeg maka no change your words now ooo, person never chop how he wan take laugh

Lol!

Funny Enough

Me no laugh ooo please give me my data back

@pamilerino001 wtf😭🤣🤣🤣

Everybody dey para for lag

He say hin go change ham for person wey no hear ham 😂

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂

Me I no laugh T
