ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
If you reason with this guy, he no lie oo ๐๐
33 ๆก่ฏ่ฎบ

I suppose go through a lot today o Make i learn this dance finish first

They don brainwashed una with cocked up stories. Na those ones wey dy wait for 72 virgins in heaven I pity pass ๐๐๐

Hmmn ๐ค

You go learn no worry

Shey Jesus himself no be Oyinbo ni ?? Na only satan be black man ๐

Leader of tomorrow don tire ajeh ๐ญ

Na our mentality dey kill us

Suffer wan wound am๐๐๐

Ah no wan reason am Aswear People wey be there Neighbor no see shege reach usโฆ..

Who remember this Yoruba actor that talks too much and abuse people He behaves like him

You never hear of black Adam ?? ๐๐๐

Baba don see shege๐๐

True true We no suppose suffer

If you look am well even apple no Dey grow for here now

I don't understand but from his facial expression he's right

If you give it a second thought heโs not lying you naija why?

๐๐๐๐๐๐ omo this internet ehn na meal differently you no need chop cause content go belle full you

Make Adam and Eve speak up for anywhere them Dey ooo ๐๐. But why them no ask God for forgiveness immediately after eating the forbidden fruit?

This nose can smell tomorrow

Translate what heโs saying, @grok.

Werey don go through a lot pass his grandfathers ๐๐

Hadam and Eifffffff๐๐๐๐ญ

Who be this one again ๐๐

Get the way suffer go hit you Your reasoning go change๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Adam na black man made from clay

@Anyhow_E_Be Egbon u wan k!ll me ni ๐ญ, I Dey chop na ๐๐๐

Wetin do am for eyes

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

40-46 65,000

This one don smoke wetin pass am ๐

Elenu gbigbe

Lol ๐

People dey go through a lot ๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
this guy too he dey fool oo ei ๐๐
Bigg_SCREENICE ๐ฅท๐พโค๏ธ
23,303 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ
