Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
If you see who good you go know
74,956 Aufrufe • vor 23 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

At the end of the day so SLOVIDO fans go cry for remain 4months inside 2026

Can your 001 do that call me and tell me don’t text me here everyone will see it just call me. I won’t tell anyone. he can’t even sing a birthday song 🤦🤣🤣🤣🤣

See weting be freestyle . No be "I no know say I go be this handsome" "I no know say I go drive Prado" "I no know say I go impress my father " @davido

Slovido fans go think say no go believe say na freestyle

Omo! I promise you, Slovido fans know the truth

Omo if u find Erigga trouble ur life go Awuke ooo 😂😂😂

Big Wiz na Slovido father naa

Wizkid is the definition of talent omo

Freestyle king

Even GOD says everything he created is good...so what the hell are you trying to say becareful with God. Just dey play. OBOTE @Erigga_News

We loved U Erigga

Biggest to ever hold a MIC

I no know say I go buy Ferrari 🤡

Davido na mugu, can't rapp , he can't even sing, zero voice zero stizz, I'm so disappointed in in that mumu slovido

Erigga dey find support 😅😂

Some ppl go just Dey do row row for 5mins

More love less ego ❤️🦅

No carry Wiz enter this matta abeg bro !

I'm disturbing London in Lagos, I'm the___? 13 years ago #BIGWIZISTHEGREATEST 🐐❤️🦅

Star boy there father 💯 Dis no b row row ur boat 😂😂😂

They know Starboy is better, but wetin you wan use convince who get hope sey giveaway fit reach am one day.. 😂

Clean vibe 🔥❤️❤️

E mean say you no good. Na why you no blow ? Just asking 🫡

Biggest for a reason ♥️🦅💯

If you good too you for dey among artists wey dey sell 02 arena😂😂 Na only for Warri dem sabi u ooo ur gbedu no reach here

Trouble (Erigga) dy sleep Yanga(slovido) go wake am up. 😂 😂

Big wiz always they give us joy🦅🥰

Some idiot would say he’s over hyped

@erigganewmoney this months go too long if I bring @wizkidayo come this matter 😂😂 e better make u stop am jow.

No be lie bro 😎 Big eagle 🦅 til baba cal

Day one

Big Wiz has a special talent 😀😎

Na you Dey talk small small 😂 star boy ❤️

Forever a star boy ⭐
Ähnliche Videos
Sensitive content
never know who you might see on @ itslengreen twitch stream go check it out
LGClips☘️
82,795 Aufrufe • vor 7 Monaten
