Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
If your iPhone try this thing, e fit blow up 😭
29,700 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 73

Wetin I wan use am do 😭

Noob

person dey call your phone

Why will I want to do this

I know youd ask

You wan kill them

Na ACL bro

This acc day market anyone interested 🐾

Idolo, wassup?

I day your neck ooo I wan sell this acc jarey make I day use my main only

U Dey do rubbish u dey happy

Easy for my redmi 9a

God abeg 🥹

I dey too am wella

Ball

For my 16 pro max? Dey play

Easy for my Samsung

Balll

When I no be gorro lol… we sha no get the feature no be say e no fit carry am

😂😂😂😂 Hold Ordinary eFootball, e go dey hot enough to iron. How e wan carry 2?

I no dey use redmi 9c or 14c

Beast

The 🐐

See beast omoo

The phone dey give me joy 😂 I dey use am do anything

Make i go reason ml

😂😂😂 no reason am

@Society8sMidas What beast is this bro?

@Society8sMidas Redmi note 14pro+ 5G

But why?

My Camon 19 don do am before😂

How you take do ham bro? Clone app?

Yes

Abeg, name of the app? And shey e no go get repercussion 😅

yoo whatt

Make iPhone try am nau 🤣🤣🤣

How did you clone the game?

Clone master

Thanks

My Redmi note can do this

Yes

Nice, omo Redmi phone too no small alot of features in the device that are cool

Frfr

Shit. iPhone players are slow to commands. They suck

This guy thinks Redmi could be in any form of competition with iPhone. What’s even the use of this

What phone?

How did you do that I de use note 13

Samsung?

Nope redmi

Minimize app Click down Options will appear

Nah wa o. 😭😂😂

😁😂

😂😂😂

iPhone ke .hold joor 😂😂

I no dey use iPhone iwo keh 😂

😂😂😂

I phone go tear ACL sha 😂

Dem wan chop me for cs

😂😂😂😂

Bro how?

The phone dey hot die

?

Redmi abi?

For sale

Una Dey do things o

👀

Look how laggy your game is

When console dey ?😅 gas your device sha 😝

just why? 😂

iPhone go tear ACL 😂💔

Ball bro

See as e Dey lag

My fellow Samsung user 😁
Похожие видео
Sensitive content
Egungun fit block this guy if e watch this video 😭💔
Oyindamola🙄
802,858 просмотров • 9 месяцев назад
