Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Igboho oosa in the forest 🌳 🌳 🌳👍
102,919 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Aside the fact that this video is an old video and a stupid person trying to chase clout In a situation like this, video of people on a rescue mission shouldn’t be publish, it’s like giving a signal to the terrorists

No any technology to know where the kidnap day, they just enter forest like say na kasongo they wan kill

How many kidnappers has he kill or arrest ?????

He is a coward

How many bandit he don arrest? Person wey dey take mouth remove gate. Bliv him at your own peril

Make powerfull people support this man Pls

I swear

Lol Yoruba stop deceiving yourselves. Making videos is not fighting terrorist. Igboho Stop deceiving yourself and Yorubas

Good job, even if you can't do anything, I love ur vibes 😄😄😄

Which forest This one can’t do anything just formality

Old video

Clout chaser!!!!!

Yeye sold out

You dey enter forest with dix kind dress 😂😂😂 nah photoshop una go do

Una just dey mumu Una seff ni 😤 why una dey post Una movement online for now ?

This country is a joke, We need good government,not bad government What is the meaning of this video now, Nigeria please get your PVC we need a better Nigeria,2026 Nigeria still dey act like 1975 Godforbid 💔💔💔💔💔

All na show

Look at this yeye people you wan enter bush still video urself online, won’t all this bandit see the video

Every state in Nigeria should start rejecting fulani tribe from their land . They are time bomb

U Dey go inside forest with camera u never ready

This werey go for person backyard go dey find bandits

@samopy95 Old video

Always talking nonsense, no single action. Aside thuggery he's not anything important

The most gullible human in Yoruba environs

Do Nigeria do not have helicopter or drone

Nigeria is joke

Forest Abi backyard make una Dey whine una self there

Mr jagun jagun in action 😜

What’s this one again

Let them go and rescue those school children and teachers please 🙏

@Abcdefjejw

Nobody should live in the forests.
