Loading video...
Video Failed to Load
Igboro out now 🚨✨
254,174 views • 9 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

U go Dey drop song same day as wiz and Asake 😂 ok o

Everytime Wizkid drop song you go follow am drop the same day 😂 I just like as you use your hand dey do yourself 😂 even your boss kicked against it. Maybe you wan prove your boss wrong it's allowed 😂😂😂😂😂😂😂

??

Guy give up just go dey sell burger for Don Jazzy

Guy get out abeg… we de chop alaye for here

That jamb form na this year you go collect am!!

Sometimes it's not enough to drop a good song, you also need to be smart about it..... didn't Don jazzy teach you all this in the academy???? dropping same day as BiG wiz and Asake......now do you expect me to spin ur shit over my idolo's????🤦🤦🤦🤦🤦

you good pass osakpolor no be small

You good no worry 👏👑👑👑

Just incase please have a backup plan bro.

Which Industry? Last time we hear you gbedu na 2022

You go gas calm down for real ep o

Bro don’t force it, this music p, no be your thing, go find a good paying skill learn, now that it’s still early, I know say you go block me as usual, but na person wey love you go tell you the truth, peace and love my bro ❤️

You sef don know say na night you fit drop this kind My guy oil don dry for your head

I Dey chop am like this 🔥🔥

Don jazzy don warn you , you no wan 👂🏿 word

You got which industry shaking dude😭💀

Jamb form go soon come outside just enter school leave music alone ,or make you go learn trade for ladipo market

Na only you go listen to am o cus everybody Dey listen to Wiz for now 😂😂😂😂😂

First thing I chop as I wake, on repeat you good bro no worry

You don explore all music genre wey dey naija Na high life remain bro

Already on it 🥶 🔥🔥🔥

Mtchew 🤦

I will keep supporting you till you give Up.

Guy you still Dey sing?

Wrong timing Gng

Abeg Shey this one no check him feed?

jamb lesson dey go on rn🙏 not too late

See as you use your hand destroy yourself 😅😅😅😅 BIG WIZ dropped you follow dropped 😅😅😅 bruhhh no be you I pity, I pity who no pity you😅😅😅😅😅

Spyce this is banger 🔥🔥🔥🔥🔥🤝👍

This song make sense nah I don’t know why people are bashing this guy
Related Videos
Sensitive content
🚨✨Must Have Been 🚨🚨 OUT NOW 🤎 Brown Heart everyday🤎 #AloneWithEveryone
TAR1Q
11,877 views • 1 year ago
